AEDTP WORLD
AEDTP WORLD
Patoranking
{"songs":[{"title":""Patoranking And Victony" - Babylon", "file":"https://static.s123-cdn-static-d.com/uploads/9332561/normal_666923a596359.mp3", "howl":null, "pageUrl":"/patoranking/babylon", "cartUrl":"", "more_info":""Lyrics\r\nBabylon FEAT Victony Patoranking Lyrics\r\n\r\nBabylon, Babylon\r\nBabylon, Babylon\r\nYeah\r\n(Phantom)\r\n\r\nBabylon, Babylon\r\nMe I go run and run until I (no, yo)\r\nBabylon, Babylon\r\nMe I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)\r\n\r\nDem say make I no go enemies dem set trap\r\nI waka with leg like who dey cele church\r\nNormally, I no fear, my paddy I dey tell you\r\nIf corona burst, me I no still wear mask\r\n\r\nShey you remember when we no fit hold the tears back\r\nWhen we still dey push Iyana school to Festac\r\nThis my tori you no go fit learn, oh\r\n'Cause na the kind matter wey go fit to end class, yeah,\r\nyeah\r\n\r\nBabylon, Babylon\r\nMe I go run and run until I (find Heaven's gate, no, yo)\r\nBabylon, Babylon\r\nMe I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)\r\n\r\nStubborn, stubborn\r\nStubborn for igboro\r\nBlow that kanaku for your face like Okoro\r\nLeader, lion, yes, I be idolo\r\n\r\nFight and face my fears, no ojoro\r\nFire burn Babylon (J\u00e9su)\r\nMan ah move like a stallion (J\u00e9su)\r\nMi team strong, mi nuh tag along (J\u00e9su)\r\n\r\nWorld best, ah di champion\r\nVictony carry on\r\nThem been dey shenk me say I no be member\r\nI go reset back if I reason my setback\r\n\r\nIsi Ebuka, I get big head\r\nAnd I stubborn pass government wey no gree to end sars, yeah, yeah\r\nBabylon, Babylon\r\n\r\nMe I go run and run until I (ye, ye, no, yo)\r\nBabylon, Babylon\r\nMe I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)\r\nMe I go run and run until I, no, yo\r\n\r\n(Stubborn, stubborn)\r\n(Stubborn for igboro), Babylon\r\nMe I go run and run until I (find heaven's gate, oh)"", "image":"https://images.cdn-files-a.com/uploads/9332561/100_6669256c65296.jpg"}]}
+233-536944576
-
AEDTP WORLD
aedtpworld@gmail.com
Anloga, Volta Region, Ghana
(VK-31011)
I BUILT MY SITE FOR FREE USING
CREATE YOUR WEBSITE
Report Abuse