[Intro] Sweet melody, ah [Verse 1] I dey my own, you dey shake your nyash for where I dey drink ogogoro, ah I dey for river, dey cast my net, you decide to show your bololo, ah Wetin I no do for you na wetin you want, I dey do it times two, mana Emere nomi kwa ja ko di nove birin, ahh (Nya', nya', nya', nya', nya') [Chorus] Nyash na nyash, nyash na nyash, nyash na nyash, oh Breast na breast oh, whether big or small oh Nyash na nyash, nyash na nyash, stretch marks oh Stretch marks oh, e dey enter my eyes oh [Post-Chorus] Shaking na your glory, ah-ah Shake away ya ukwu-ku Shaking na your glory, ah-ah Shake away ya ukwu-ku Shaking na your glory, ah-ah Shake away ya ukwu-ku (Na your glory) Shaking na your glory, ah Ah, ah [Verse 2] Je je, ebelebe oh My girly gettiе nyash oh, kini mu kpe o? Na wetin I dey find dеy dey, dey for here, oh Abeg boogie down, down, make e dey touch for ground, ah Je je, ebelebe My girly gettie nyash oh, kini mu kpe o? Na wetin I dey find dey dey, dey for here, oh Abeg boogie down, down, make e dey touch for ground, yeah (Down, down, down, down) [Chorus] Nyash na nyash, nyash na nyash, nyash na nyash, oh Breast na breast oh, whether big or small oh Nyash na nyash, nyash na nyash, stretch marks oh Stretch marks oh, e dey enter my eyes oh [Post-Chorus] Shaking na your glory, ah-ah (Shaking na your glory) Shake away ya ukwu-ku (Shaking na your glory) Shaking na your glory, ah-ah (Shaking na your glory) Shake away ya ukwu-ku (Shaking na your glory) Shaking na your glory, ah-ah (Shaking na your glory) Shake away ya ukwu-ku (Shaking na your glory) Shaking na your glory, ah (Shaking na your glory) [Outro] Shaking na your glory Shaking na your glory Shaking na your glory Shaking na your glory

I BUILT MY SITE FOR FREE USING