MELODY TM Sweet The Melody Ah I Dey My Own You Dey Take Your Nyash Shey For Wey I Dey Drink Okpokporo I Dey For River Dey Cast My Net Still You Decide To Show Your Pololo Ah Wetin I No Do For You Na Wetin You Want I Dey Do It Times Two Manna Emere Know Me From Jakotilor Fobiri Nya Nya Nya Nya Nyash Nyash E Na Nyash Nyash E Na Nyash Nyash E Na Nyash Oh Breast Na Breast Oh Whether Biggie Or Small Oh Nyash E Na Nyash Nyash E Na Nyash See Say Berechi Market Oh Say Berechi Market Oh E Dey Enter My Eyes Oh Shake Na Your Glory Ah Shake Wey Ah Shake Na Your Glory Ah Shake Wey Ah Shake Na Your Glory Ah Shake Wey Ah So many things wey me see for your body So many times wey you dey for me body Too many times wey I hate for my body Your body dey move like Michael Jackson I no fit to leave you oh my thing So many times oh my thing I no fit to leave you for my thing So many times for my thing Nya Nya Nya Nya Nyash Nyash E Na Nyash Nyash E Na Nyash Nyash E Na Nyash Oh Breast Na Breast Oh Whether Biggie Or Small Oh Nyash E Na Nyash Nyash E Na Nyash See Say Berechi Market Oh Say Berechi Market Oh E Dey Enter My Eyes Oh Shake Na Your Glory Ah Shake Wey Ah Shake Na Your Glory Ah Shake Wey Ah Shake Na Your Glory Ah Shake Wey Ah TM Shake Na Your Glory Shake Na Your Glory Shake Na Your Glory TM Buddy DML - Melody Official Lyrics By AEDTP WORLD ©️ AEDTP WORLD

I BUILT MY SITE FOR FREE USING